Why lyrics

by

GoodGirl LA



[Intro]
Hu hmmmn
Shamgbana maye mayo o
Uh yeah e yeah

[Verse 1]
See I Dey die o
Die o wey
Anytime I see you I dey die for you o o
So tell me Why o
Why o wey
Why you no listen to when I call o wey
Osanle
Baby don't you runaway
Don’t leave me lonely, lonely tonight
Osanle
Baby don't you runaway
Don't leave me lonely, lonely tonight

[Chorus]
Why o why o eh eh eh
Why o why o o
Tell me
Why o why o eh eh eh
Why o why o o
Yeah eh
[Verse 2]
At the end of the day
Sey Na you I wan dey see when I close my eyes
I want you to stay
I no use you dey play
Na you I wan dey see when I close my eyes
I want you to stay
Yeah ah
Why o o
Why you no dey listen anytime I call o

See Baby see I dey die for you
Baby I dey call for you
Don’t leave me lonely, lonely tonight
Baby see I dey die for you
I dey call for you
Don't leave me lonely, lonely tonight

[Chorus]
Why o why o eh eh eh
Why o why o o
Tell me
Why o why o eh eh eh
Why o why o o
Yeah eh
[Outro]
See baby I dey die for you u
Don't leave me lonely
See baby I dey die for you u
Don't leave me lonely
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Copyright © 2012 - 2021 BeeLyrics.Net