Kolombi lyrics

by

Zlatan


You know say i dey love when you call me in the night time
You tell me you want me
Sake of your body dey do you one kind
You know say i dey love when you call me in the night time
And you tell me say you need me
Sake of your body dey do you one kind

Don’t be afraid to tell me what you wanting
How you’re feeling
You want me in the night and you want me in the morning
Body no be fire wood
I sabi the feeling
Don’t be afraid to tell me what you wanting
How you’re feeling
You want me in the night and you want me in the morning
Body no be fire wood
Make i give you healing yeah

Shey you no go mind if i kolombi you for here
Or make i kolombi you for there
Give you the d-d-d-d for here
Yeah yeah yeah
You no go mind if i kolombi you for here
And then i pakata you for there
Baby make a prapata you for there
All by myself in my bed
Thinking of you in my head
Know say me want you here
Know say me need you here
E be you wey i want, na you
When i call for you
No be holiday how i put in work for you
0-8-0 come on over
Ring ring for the jangalova

Wantana wantana wanting you
Sweet potato
Cappuccino cappuccino plantain
Till tomorrow
Wantana wantana wanting you yeah
Sweet potato
Cappuccino cappuccino plantain

Shey you no go mind
If i kolombi you for here
Or make i kolombi you for there
Baby make i kolombi you for here
Da da da
You no go mind if i kolombi you for here
And then i pakata you for there
Baby make a prapata you for there
Da da da yeah yeah yeah yeah
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Copyright © 2012 - 2021 BeeLyrics.Net