Thank You Baba lyrics

by

YolyBoy


Yoly YolyBoy
I’m believing; thank you baba
Thank you for everything
Wey you’ve been doing me
Thank you baba
Thank you for blessing me
Morning to evening; Thank you baba
Thank you for all that you’re
Doing for my living
Thank you baba, thank you baba

Dem be say I no go pass
Even for school I bin dey last
Say I no go last woh
Nah God wey bin dey my back woh
Dem bin say I dey waste time
Say my life e no go better
I no dey sent woh
Make dem just dey woh
Dem bin say I go never go
Say my name e go never blow
Dem bin say my time no go show
Thank God I dey komaro

Na dem bin hate, na dem bin say
I no fit sing I no no sound
Now dem dey wait, now dem dey there
Wan talk say I don go do jazz
Every day on my goal, I no de play
Soldier go come e go go, we still dey pray
Though I no dey take ibo, I don dey high
Baba God go soon be on point, and now

I’m believing; thank you baba
Thank you for everything
Wey you’ve been doing me
Thank you baba
Thank you for blessing me
Morning to evening; Thank you baba
Thank you for all that you’re
Doing for my living
Thank you baba, thank you baba

I dey say eno easy
When we bin dey over busy
I dey talk about time nothing dey line
What a life time
Boys dey hustle hard woh
To get money for hand woh
Go the studio
Record wetin no dey pay you woh
I no say na time woh
Make you dey push and grind yeh
Cos I know one day
Baba God go show him face ahah
Every day on my goal, I no de play
Soldier go come e go go, we still dey pray
Though I no dey take ibo, I don dey high
Baba God go soon be on point, and now

I’m believing; thank you baba
Thank you for everything
Wey you’ve been doing me
Thank you baba
Thank you for blessing me
Morning to evening; Thank you baba
Thank you for all that you’re
Doing for my living
Thank you baba, thank you baba
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Copyright © 2012 - 2021 BeeLyrics.Net