28 grams lyrics

by

Burna Boy



[Intro]
(Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja)

[Verse 1]
Twenty-eight gram, one oz, me have, nínú yara mi o
I no fit love you like I love marijuana, make I no whine you
I no dey too talk, na my mind I dey yarn
Mi o p'ara mi o
I no dey smoke crack, I dey smoke sativa
Mi o gb'oja sara mi, oh
(Ọmọ idan mi gbọ mi dada)

[Pre-Chorus]
No go do cocaine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ idan mi gbọ mi dada)
Wọn ni sọ fun ẹ, wa gbera ẹ leke
And if you no take my advice, wa ṣe ra ẹ léṣe

[Chorus]
(Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
I roll the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), mеdicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love thе (Ganja), ah
[Verse 2]
Ganja man, don't go nowhere unless I smoke my igbo
Make una leave me, make una leave me, dey make I dey my own
I no need any disturbance, I no bother nobody, eh
Àwọn kan ṣo mi la, àwọn kan je politician
(Ọmọ idan mi gbọ mi dada)

[Pre-Chorus]
No go do cocaine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ idan mi gbọ mi dada)
Wọn ni sọ fun ẹ, wa gbera ẹ leke
And if you no take my advice, wa ṣe ra ẹ léṣe

[Chorus]
(Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
I roll the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah

[Outro]
What is that stench?
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Copyright © 2012 - 2021 BeeLyrics.Net